Patoranking – Babylon Ft. Victony (Mp3 Download, Lyrics)

Gifted Nigeria Reggae/Dancehall Afrobeats musician singer and songwriter, Patoranking has just released an impressive new track titled “Babylon” Featuring Victony. And you can get it right here for your easy download!

Download Babylon Mp3 by Patoranking Ft. Victony.

DOWNLOAD NOW

My Money

Video: Babylon by Patoranking Ft. Victony.

Babylon Mp3 Download & Lyrics by Patoranking Ft. Victony

Babylon Lyrics by Patoranking Ft. Victony.

Babylon, Babylon
Babylon, Babylon

Yeah
(Phantom)

Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven’s gate, oh)

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg like who dey cele church
Normally, I no fear, my paddy I dey tell you
If corona burst, me I no still wear mask

Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana school to Festac
This my tori you no go fit learn, oh
‘Cause na the kind matter wey go fit to end class, yeah, yeah

  Majeeed – Cry (Shayo) Ft. Lojay (Mp3 Download, Lyrics)

Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven’s gate, no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven’s gate, oh)

Stubborn, stubborn
Stubborn for igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader, lion, yes, I be idolo
Fight and face my fears, no ojoro

Fire burn Babylon (Jésu)
Man ah move like a stallion (Jésu)
Mi team strong, mi nuh tag along (Jésu)
World best, ah di champion
Victony carry on

Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end sars, yeah, yeah

Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (ye, ye, no, yo)
Babylon, Babylon
Me I go run and run until I (find Heaven’s gate, oh)

Me I go run and run until I, no, yo
(Stubborn, stubborn)
(Stubborn for igboro), Babylon
Me I go run and run until I (find heaven’s gate, oh)

Leave a Comment