Patoranking – Abobi (Mp3 Download, Lyrics)

Gifted Nigeria Reggae/Dancehall Afrobeats musician singer and songwriter, Patoranking has just released an impressive new track titled “Abobi“. And you can get it right here for your easy download!

Download Abobi Mp3 by Patoranking.

DOWNLOAD NOW

My Money

Video: Abobi by Patoranking.

Abobi Mp3 Download & Lyrics by Patoranking

Abobi Lyrics by Patoranking.

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry kaya
The Baba carry kaya

Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you’ll die by a gun
How you go feel at the point of no return
‘Nuff men dead under the sun

Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

  Teni – Malaika (Mp3 Download, Lyrics)

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim

From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle

Abobi no dey find trouble
E no dey find trouble
He just wan bubble
Family man wey dey struggle
Oh, oh, oh

Dem don kill Abobi
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

  Zlatan – Lagos Anthem (Mp3 Download, Lyrics)

Dem don kill Abobi eh
Don kill Abobi
Na who kill Abobi
Who kill Abobi
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire
Fire, fire, fire
Fire

Leave a Comment