Zinoleesky – call of duty (Mp3 Download, Lyrics)

Download call of duty Mp3 by Zinoleesky

Download Mp3

My Money

Video: call of duty by Zinoleesky

call of duty Lyrics by Zinoleesky

Intro
Oya, oya, delete
Ni bi bayi, see that your brain, e go come down
I dey smoke Igbo
Hmm-hmm, hmm-hmm, hmm-hmm
Niphkeys

Verse 1
Ah! I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but i love sleeping too

Girl you can just tell me, if you want Jimmy Choo
See me girl i can give you two
So many other guys won chill with you

Pre-chorus
Now i just want to marry her
Kan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira

I don upgrade my terminal
2 Shawty mapami now
You know say me i sabi now
My song is sweet like Ribena

  Victor AD – Holy Water (Mp3 Download, Lyrics)

Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
omode pelu agbalaga
Oloyun ton lo si Ante-Natal

Anywhere me i go
Say dem love my flow
Dem say Zino get Lamba
Omode wey get Raba

Chorus
I be inside playing Call Off Duty (COD)
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

Verse 2
This is all i wanting, this is all i want se
My love dey make her upset
Girl you have to bring your friends
‘Cause they will all love to meet my friends
Can we have a show by 10 (ten)?
So we have to leave by then
Or, abi dem no get idea, cos i no dey too show myself

Pre-chorus
Now i just want to marry her
Kan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira

I don upgrade my terminal
2 Shawty mapami now
You know say me i sabi now
My song is sweet like Ribena

  Seyi Vibez – Different Pattern (Mp3 Download, Lyrics)

Mummy and daddy jo
Boys and girls un’jo
omode pelu agbalaga
Oloyun ton lo si Ante-Natal

Anywhere me i go
Say dem love my flow
Dem say Zino get Lamba
Omode wey get Raba

Additional Verse
Ahn, ahn
Poltergeist, me I go sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make i use ninja
Baby ma bami ja

Outro
I be inside playing Call Off Duty (COD)
Loving you be my call of duty
Say for loving too I am guilty

Timi Jay on the track

Leave a Comment