Timi Dakolo – Nothing Dey Spoil For God Hand (Mp3 Download, Lyrics)

Download Nothing Dey Spoil For God Hand Mp3 by Timi Dakolo

Download Mp3

My Money

Video: Nothing Dey Spoil For God Hand by Timi Dakolo

Nothing Dey Spoil For God Hand Lyrics by Timi Dakolo

people dey ask me sey, wetin dey make me shine
wetin dey give me joy like this, wey I dey jump and shout.
people dey wonder why, why I still dey smile
in this crazy, crazy times, nothing dey touch my side.
when I try to dey fix am, when I been try to dey run am, e no work , e no work for me
when I try to help myself, I realize sey no be by sense
na him I drop am for God hand oh
Because nothing dey spoil for God hand oh( nothing dey spoil for God hand oh) 2x

  Limoblaze - Desire ft. Emandiong (Mp3 Download & Lyrics)

if you give am, E go keep am
if you spoil am, E go fix am
people dey ask me sey, wetin dey give me vibes,
where I dey get this energy, when things dey fall apart (when things dey fall apart e e)

people dey wonder how, how I still dey smile
through this dark and lonely night, my light still dey shine.
I take my problem, leave am for God hand
the one wey pass me, na there I drop am oh
na so I do am oh
I take my problem, leave am for God hand
the one wey pass me ,na there I drop am oh
I leave am for God hand oh

Because nothing dey spoil (nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for God hand oh(nothing dey spoil for God hand oh)
if you give am , E go keep am
and if you spoil am, E go fix am

Because nothing dey spoil for God hand oh(nothing dey spoil for God hand oh)
Nothing dey spoil for my God hand oh( nothing dey spoil for God hand oh)
if you give am , E go keep am
and if you spoil am, E go fix am

Leave a Comment