Timaya – Dey Your Dey (Mp3 Download, Lyrics)

Another amazing music “Dey Your Dey” by Timaya.

Timaya, the award winning Nigeria Afrobeats and Dancehall music singer and songwriter, has released a fantastic song titled “Dey Your Dey”. You can get it here for your free and fast download.

Download Dey Your Dey Mp3 by Timaya.

DOWNLOAD NOW

My Money

Video: Dey Your Dey by Timaya.

Dey Your Dey Mp3 Download & Lyrics by Timaya

Dey Your Dey Lyrics by Timaya.

Bad man
Eyo badman
Yeah
Leggo

Say what’s on my mind
Me I gat no time, nobody can stop wetin God design
Me I’m not a Pastor me I love the women whine
The boy no dey entitled, if you treat me right is fine
Whine for me sexy girl dem whine for me
Right now me no get the time to keep no dirty company
Only positivity, no bad energy
I live my life the way I want, I owe no one apology

  Seyi Vibez – Different Pattern (Mp3 Download, Lyrics)

Eh
Rain rain go away
Come back and fall another day
Me and all my fellas and my people want to play
Nobody really care what a hater gotta say
Rain rain go away
Come back and fall another day
Cos me and all my fellas and my people want to play
Nobody really care what a hater gotta say
Yeah yeah

Dey your deyy
Make I dey my dey
Dey your dey o
Nobody worry nobody
Kpekele kpekem
Dey your dey
My brother dey your dey
Make I dey my dey
Dey your dey o
Nobody worry nobody

Mas!
Master!

Rain rain go away
Come back and fall another day
Me and all my fellas and my people wanna play
Nobody really care what a hater gotta say
Rain rain go away
Come back and fall another day
‘Cause me and all fellas and my people wanna play
Nobody really care what a hater gotta say
Yeah yeah

  Dremo – Pressure Ft. DanDizzy (Mp3 Download, Lyrics)

Dey your dey
Make I dey my dey
Dey your dey o
Nobody worry nobody
Kpekele kpekem
Dey your dey
Make I dey my dey
Make I dey my dey
Dey your dey o
Nobody worry nobody
Abobi

Leave a Comment