Ruger – Champion (Mp3 Download, Lyrics)

Download Champion Mp3 by Ruger

Download Mp3

My Money

Video: Champion by Ruger

Champion Lyrics by Ruger

I reign
I reign
I reign
I reign
Ah ah ah ah…

Kukuruku

Ah ah ah ah…

Everyday me burst dem brain
And anytime wey me climb on the stage
All of dem appreciate
Ah, to all the ones wey lock dem gates
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah…

When me blow e shock dem face
For this game I be the only Ruger
Nobody fi take my place
Lemme make things clear
Me go nowhere me here to stay
So badman all of them got no choice
They must accept my craze
Listen carefully

Told yah, told yah
Told yah, I’ma definitely make it I’ma go far
Oh God, when I dey squart for their house
I dey crash on the sofa
But so far, so far
Jah has been blessing me
Bring out the best in me
This is my destiny

  Ruger - Ruger (Mp3 Download, Lyrics)

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah…

Who knew, them say de boy wey him mama bin dey fry dundun go blow, just do you
All the guys wey you claim be your gees them go screw you
I remember, say I been dey trek from computer village go Ojodu beggar
See me am a star now, nobody fit stop wetin jah don do oh

Tell me why you vexing
Not yet started I am still testing
Already impressing
Any man wey test me
Teach them a lesson
Thank you for the blessings
Me dey do my ting
I no send any person
Nobody fi dare me, nobody fi dare me

Everyday me burst dem brain
And anytime wey me climb on the stage
All of dem appreciate
Ah, to all the ones wey lock dem gates
No hard feelings me nuh dey fight them
I still appreciate

  Ruger - Bow (Mp3 Download, Lyrics)

Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Number one champion
Aah…

Swaps…
Kukuruku

Leave a Comment