Peruzzi – Isolova [MUSIC]

Peruzzi – Isolova

Have you listened to this banging song titled “Isolova” by Peruzzi, with an interesting lyrics.

Nigerian music artiste and DMW finest, Peruzzi released a new song titled “Isolova”, the 20th track of his 2021 newly dropped Album “Rum & Boogie” containing 20 Track lists.

Peruzzi – Isolova Mp3 Download

Listen, Download & Enjoy Below

DOWNLOAD MP3

My Money

Peruzzi – Isolova Lyrics

Intro:
Isolova
Bundle in my ear, bundle in my ear
Daaawwgs, ayee

Ah ehn Ole
Ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ole-le-le Ole
Ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ahn ehn Ole
Ole Ole-le-le Ole

Pre-Chorus:
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far you wan kill pesin (Ole)
Chop meat chop this chop that (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound pesin (Ole)
Knack, Knack, Knack (Olе oooo)
Ole-le-le-lе-le (Ole)

Chorus:
Hands on your head (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It’s all what (Isolova)
Hands on your waist (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It’s all what (Isolova)

  Benjamin Dube – Lomusa Ongaka

Verse 1:
You don do Dremo (Ole)
You come do Of Lay-Lay (Ole)
Now you wan do OBO (Ole oooo)
Ole oo (Ole)
Last time you go see Banky (Ole)
Chop am clean mouth with hanky (Ole)
Baby this hanky panky (Ole oooo)
Ah Ole oooo (Ole)

Bridge:
Stop am
[?] (Olova)
Who you-
[?] (Isolova)
Stop am
[?] (Olova)
How do you cope?
[?] (Isolova)

Verse 2:
Guy wey theif my jam (Ole)
E say e wan drop am (Ole)
That time you go see Van Damme (Ole oooo)
Ah Ole ooo (Ole)
Shey you say you know Don Jazzy (Ole)
Say una meet for embassy (Ole)
Ah, you wan jonze ya Daddy (Ole oooo, Ole)

Pre-Chorus:
You wey dey chop anyhow (Ole)
How far you wan kill pesin (Ole)
Chop meat chop this chop that (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)
You wey dey knack anything (Ole)
How far you wan wound pesin (Ole)
Knack, Knack, Knack (Ole oooo)
Ole-le-le-le-le (Ole)

  Coldplay - Paradise

Chorus:
Hands on your head (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It’s all what (Isolova)
Hands on your waist (Old soldier)
Go go (Go lower)
Ge-Ge (Game over)
It’s all what (Isolova)

Outro:
Stop am
[?] (Olova)
Who you-
[?] (Isolova)
Stop am
[?] (Olova)
How do you cope?
[?] (Isolova)

Leave a Comment