Pc Lapez – I Never See (Mp3 Download, Lyrics)

Download I Never See Mp3 by Pc Lapez

Download Mp3

My Money

Video: I Never See by Pc Lapez

I Never See Lyrics by Pc Lapez

A man leave him papa house
Come die for me
Omo na who be ehh

Nké ọ na-echere m′ oh
Some people dey for hospital
Some people dey for graveyard
Me l dey alive today
No be by power oh
Where people go and no succeed
When I go there and carry victory oh
Màkà ọ ná echere mọ
Ife ina emerem ọ jụrụ m’ anya
Agam akọnu olee ghara ibe yá
Màkà ọ na-echere mọ

Una don see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Una don see this kind obi n′igwe before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Brother, have you seen ’cause I never see oh
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

  TY Bello - There's An Outpouring ft. Folabi Nuel , 121 Selah (Mp3 Download, Lyrics)

Agam e bụrụ hallelujah bụrụ
Kpara hallelujah kpara
Kpagara Jehova mọ, n’ odi ebube
Agam e bụrụ hallelujah bụrụ
Kpara hallelujah kpara
Kpagara Jehova mọ, n′ odi ebube

I never see this kind of God with a heart of gold
Me I never see this kind of God with a merciful heart
Ihe ọ na-emere
Ọnụ m′ apuri ịkọ yá ofu n’ofu
Bịa nụ solum kene Jehova
Màkà ihe ọma ọ mèrè m′

Una done see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Ùnu afụ nụ ugo Chukwu dị ebube kà Chịm
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
I have never never seen anyone like you oh
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Una done see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

  Greatman Takit - Yahweh (Mp3 Download, Lyrics)

I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

Leave a Comment