Omah Lay – Temptations (Mp3 Download, Lyrics)

Check out this lovely song “Temptations” by Omah Lay

Award winning sensational Nigeria Afrobeats/Afro Pop music singer songwriter and record producer, Omah Lay unleashed a brand new track titled “Temptations” off his EP which he tagged “Boy Alone”. And you can get it right here for your easy download!

Download Temptations Mp3 by Omah Lay.

DOWNLOAD NOW

My Money

Temptations Lyrics by Omah Lay.

(BGRZ this is a banger)

How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn’t for you
Wetin aboy for do

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

  Seyi Vibez – Different Pattern (Mp3 Download, Lyrics)

When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don’t even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever

In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Temptations Mp3 Download & Lyrics by Omah Lay

Leave a Comment