Neeja – My Story (Mp3 Download, Lyrics)

Download My Story Mp3 by Neeja

Download Mp3

My Money

Video: My Story by Neeja

My Story Lyrics by Neeja

lord u know me
you know my story
yet you chose me for your glory
dem e no notice
say we no be novice
I want them to know this
na my GOD dey run things

na them just dey wonder,wonder why
how you dey love me, love me die
and it be like dream for their eyes
how we dey move dey multiply.
dey just dey Wonder wonder why
how you dey love me love me die
and it be like dream for their eyes
how we dey move dey multiply.

I’m a success oh I never forget oh
before I no get o
na Jehovah don bless oh
na why I thank GOD oh
wey give me in grace oh
and without delay oh
my story it don change oh

  Dunsin Oyekan - The Great Revivalist (Mp3 Download, Lyrics)

Lord you know me
You know my story
yet you chose me for your glory
dem e no notice
say we no be novice
I want them to know this
na my GOD dey run things

na dem just dey wonder wonder why
how you dey love me love me die
and it be like dream for their eyes
how we dey move dey multiply
dem just dey wonder wonder why
how you dey love me love me die
and it be like dream for their eyes as we dey move dey multiply.

I’m a success oh
I’ll never forget oh
before I no get oh
na Jehovah don bless oh
na y I thank GOD oh
wey give me in grace oh
and without delay oh
my story it don change oh
oh oh oh oh oh oh oh oh oh

Leave a Comment