Major League DJz – Margaret Ft. Victony (Mp3 Download, Lyrics)

Gifted South Africa Amapiono Dics Jockey, singer, record producer and songwriter, Major League DJz has just released an impressive new track titled “Margaret” featuring Victony. And you can get it right here for your easy download!

Download Margaret Mp3 by Major League DJz Ft. Victony.

DOWNLOAD NOW

My Money

Margaret Lyrics by Major League DJz Ft. Victony.

Hmmmm, Ouuuu, Ouuuu, ehmmmm
i no go gree, i no go gree o for your ojoro baby,
i no go gree, and i know my lust no be follow follow baby

and you get e something wey everybody dey find
and you get e body wey only jesus go fitu design

if you play my politics, i fit gree say obasanjo fine o
Oh girlie na magnet i believe say dae for your behind

This my margaret o, Magnet everybody,
this my margaret, spicy pass e maggi

This my margaret with magnitude and she sabi o
This my margaret o, get e madness for body

  Luyolo - Sunshine Through the Rain

my margaret o, This my margaret o,
my margaret o, This my margaret o,

Chorus

Maggi baby o, Maggi Maggi baby o
i must collect baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)

Maggi baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)

Verse 2

estolobo, only my margaret wey go cover my magazine
estolobo, only my margaret wey go chop my mega jigi

estolobo, estolobo, ogologo something wey you carry
lepa no go gawu oooo, only orobo wey go fit to istolobo

and you get e something wey everybody dey find
and you get e body wey only jesus go fitu design

  Victony - Soweto ft. Tempoe (Mp3 Download, Lyrics)

if you play my politics, i fit gree say obasanjo fine o
Oh girlie na magnet i believe say dae for your behind o

This my margaret o, Magnet everybody,
this my margaret, spicy pass e maggi

This my margaret with magnitude and she sabi o
This my margaret o, get e madness for body

Maggi baby o, Maggi Maggi baby o
i must collect baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)

Maggi baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)
i must collect baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)

Maggi baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)
i must collect baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)

Maggi baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)
i must collect baby o, Maggi Maggi baby o (this my margaret o)

Leave a Comment