King Promise – Choplife Ft. Patoranking (Mp3 Download, Lyrics)

Gifted Nigeria Afrobeats musician singer and songwriter, King Promise has just released an impressive new track titled “Choplife” Featuring Diamond PlatnumzAnd you can get it right here for your easy download!

Download Choplife Mp3 by King Promise Ft. Patoranking.

DOWNLOAD NOW

My Money

Video: Choplife by King Promise Ft. Patoranking.

Choplife Mp3 Download & Lyrics by King Promise Ft. Patoranking

Choplife Lyrics by King Promise Ft. Patoranking.

You know how the thing go
King, King Promise
Alongside yeah
No, na-na, no-na-na
Patoranking mi dey here
(Spanky)
WhaYaSay?

More money, more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
‘Cause trouble never get no honey
More money, more money
Chale and enjoyment
I dey chop life regardless
‘Cause trouble never get no honey

Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Sexy girls dem sing my name
Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Yeah-yeah, yeah

  DJ Consequence – Pause ft. Patoranking (Mp3 Download, Lyrics)

Over oh
We dey ball like Drogba oh
We going up, never go down oh
And we stay fly, never sober oh, ayy-ayy
Pull up in the Rover oh
Make the girl dem wanna go mad oh
Pull up in a G-wagy oh my oh
Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy
Haha, chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so oh
Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa
Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ
Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay

More money, more money
Chale and enjoyment (enjoyment)
I dey chop life with regardless
‘Cause trouble never get no honey
More money, more money
Chale and enjoyment (enjoyment)
I dey chop life with regardless (regardless)
‘Cause trouble never get no honey

Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Sexy girls dem sing my name
Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
So, mi no come to dey play, ayy
Oh na

  Patoranking - Mon Bébé ft. Flavour (Mp3 Download, Lyrics)

I no know wetin I go do oh
Jehovah bless me, I no fumble
You know mi fire can’t cool oh
Any time I walk, I no ever stumble
And any time wey we come through
You go see wetin money don do
You talk say you be bad man
But, you no bad reach Shatta Bandle (but, you no bad reach Shatta Bandle)
You talkin’-talkin’ too much but oomale (oomale)
Any time you hear, you go saare (you go saare)
Now, the money long from Lagos to Tamale (to Tamale)
And they con make inna mi host Adewale (Adewale)
Ah-yeah, different post, different style
Different clothes, different flight
Oh, high and high
Oh, seen the sky
Different hays, different cars
Shine with the stars
Money, money, money is all I see

More money, more money
Chale and enjoyment (enjoyment)
I dey chop life with regardless(regardless)
‘Cause trouble never get no honey
More money, more money
Chale and enjoyment (enjoyment)
I dey chop life regardless (regardless)
‘Cause trouble never get no honey

  Patoranking – Love You Die ft. Diamond Platnumz (Mp3 Download, Lyrics)

Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Sexy girls dem sing my name
Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
So, mi no come to dey play, ayy
Oh na

Leave a Comment