Joeboy – Count Me Out

Joeboy – Count Me Out Mp3.

EmPawa Africa Artiste Joeboy Comes Through With New Song Titled “Count Me Out” Off Newly Released Album “Somewhere Between Beauty & Magic” Containing 14 Hot Tracks.

Listen and download Joeboy – Count Me Out below.

Download Count Me Out Mp3 by Joeboy

DOWNLOAD MP3

My Money

Video: Count Me Out by Joeboy

Count Me Out Lyrics by Joeboy

I know sey you dey think say me I no fit
You think sey me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

  Joeboy - Sip (Alcohol) (Mp3 Download, Lyrics)

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit
I drop smash hit
And na so e go dey
I’m never stopping ye

Now you see me ‘pon your television
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ke ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me down mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
‘Cause I no dey shout doesn’t mean I don’t know what I am about o na

Leave a Comment