Benita Okojie – Jesu N’Abba (Mp3 Download, Lyrics)

Download Jesu N’Abba Mp3 by Benita Okojie

Download Mp3

My Money

Video: Jesu N’Abba by Benita Okojie

Jesu N’Abba Lyrics by Benita Okojie

Uh uh
Oh oh
Verse 1: I’ve got many reasons to be thankful
For all you’ve done
If na money dey buy life
Me I for don broke
Aunty caro wey dey stay for
oke-aro
Borrow money to pay school fees
But tief hijack am go
See this world na only God fit control am to work in our favour
Not by power, not by might
Na by him special grace

(Chorus )JesuN’Abba
edewele
Gbe lolo ghe vhaen elena

Verse 2: Aba we an wowo
Abeg protect me as I comot
Moto wey i go enter
Make your blood cover am
Wherever i go
Whatever I do
Whoever I meet
It’s all in your hands
Ye eh eh
See this world na only God fit
Control am to work in our favour
Not by power, not by might
Na by him special grace.

  Frank Edwards - Bow

(Repeat chorus)

JesuN’abba edewele

Bridge: You are my guide
Oluso aguntan mi
Cos the days are so evil and plain
without you
Please watch me as I go

Repeat chorus
JesuN’Abbba
edewele
Gbe lolo ghe vhaen elena

Leave a Comment