Peruzzi – Kalakuta [MUSIC]

Peruzzi – Kalakuta

Have you listened to this banging song titled Kalakuta by Peruzzi, with an interesting lyrics.

Nigerian music artiste and DMW finest, Peruzzi released a new song titled “Kalakuta”, the 11th track of his 2021 newly dropped Album “Rum & Boogie” containing 20 Track lists.

Peruzzi – Kalakuta Mp3 Download

Listen, Download & Enjoy Below

DOWNLOAD MP3

My Money

Peruzzi – Kalakuta Lyrics

[Intro]
Manma ribaribari
Ehn ehn
That is the federal ministry now has warned that
Due to what we are seeing
E choke!
Eh eh, eh-eh eh
Choke Norris
Manma ribaribari
Yebaba, yebaba, yebaba, yeba

[Verse 1]
Nah me wey, me wey dey give dem jara (jara)
Me I no like wahala (rara)
Me I no like to enter, till dem open for me
(Biri bang bang)
You wey, you wey dey kariala, abi?
You nah son of father
Oshey, you nah Larry gaaga, abi?
E go shock you, e go shock you

[Pre-Chorus]
Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I’m brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot hеr, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dеy, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
‘Cause I’m brutal, fuckin’ brutal

  Frank Edwards - Who We Are

[Chorus]
Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?

[Post-Chorus]
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo

[Verse 2]
Oh, you say you no go believe me
Say you get the level wey go finish me
I do my own, you still dey mimmick me
You copy finish, you wan delete me
So if there’s one thing I realise
Mandem get scope but me I wise
And yes dey don try to put their hands
Inside my eyes
But dem realise

[Pre-Chorus]
Mo fa kalaku for kalakuta
Ah, right now I’m brutal
As in, it will move like a puta
I go bloody shoot her, with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dey, nah we dey loot am
You wan dey, I go substitute am
‘Cause I’m brutal, fuckin’ brutal

  Minister GUC - God of Vengeance

[Chorus]
Still, no wahala, ehn ehn
No wahala
Me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, ehn ehn
No wahala
Yehh, no wahala
Say me I no like wahala
But if you halla, me I go halla, abi?

[Post-Chorus]
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana
Manma ribariba yoyoyo
Choke norris
Manma ribaribari eh
Ganja dangbana (ganja dangbana)
Manma ribariba yoyoyo

[Outro]
Who say make dem play am?
DJ who say make you play am?

Leave a Comment