Peruzzi – Baba God ft Patoranking [MUSIC]

Peruzzi – Feeling Good

Have you listened to this banging song titled “Baba God” by Peruzzi ft Patoranking, with an interesting lyrics.

Nigerian music artiste and DMW finest, Peruzzi released a new song titled “Baba God” featuring Patoranking, the 17th track of his 2021 newly dropped Album “Rum & Boogie” containing 20 Track lists.

Peruzzi – Baba God Mp3 Download

Listen, Download & Enjoy Below

DOWNLOAD MP3

My Money

Peruzzi – Baba God Lyrics

[Intro]
Santamarakurababa eh baba
Eh baba
Speroach beats
O baba, Eh baba
Santariababa
Riababa ehhh (wayese)

Strong grace and mercies (eh baba)
And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)
Loose

[Bridge: Peruzzu]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (chai)

  Steve Crown – What A Mighty God ft Nathaniel Bassey

[Verse: Peruzzi]
For a long time you don cover me so
They can’t touch me again
If e no be you wey cover me so
They for don takе me away
Man dem wey know mе before
They no know me again
They don try but they can conquer the boy
They can’t hold me again

[Bridge: Peruzzi]
This Love
There’s something about it (I say me I, I say me I)
I can’t do without it (Baba this love)
There’s something about it (I say me I, I say me I)
I can’t do without it
This Love
There’s something about it (‘Bout it)
I can’t do without it
There’s something about it (Luuuush)
I can’t do without it

[Chorus: Peruzzi]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (aye)

  Frank Edwards - I can See Him

[Verse 2: Patoranking]
On my knees I dey cry to God (eh Baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That’s why I- (Santamarakurababa eh baba)
E sure me die E sure me die E sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die E sure me die E sure me die
Profiting on my business and e go multiply
I just dey denge
I dey denge dey pose
Every party wey dem open dem close
Sorry man if I no fit compose
I’m a top star
Count me as one of those
And me say God willing God willing
Yeah we never gonna stop winning stop winning
Forever chilling and bubbling bubbling
From my heart me say
This is what me pray everyday

[Bridge: Peruzzi & Patoranking]
This Love
There’s something about it (I say me I)
I can’t do without it (Baba this love)
There’s something about it (I say me I, I say me I)
I can’t do without it
This Love
There’s something about it (something)
I can’t do without it (This Love)
There’s something about it (Loose)
I can’t do without it

  Patoranking - I'm In Love (Mp3 Download, Lyrics)

[Chorus: Peruzzi]
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (aye)

Outro:
Eh Baba
Kpri eh Kpri eh Kpri eh
(Loose)
Santamarakurababa eh baba

Leave a Comment