Music

Yemi Alade – Oh My Gosh (Mp3 Download, Lyrics)

Oh My Gosh by Yemi Alade (Mp3 Download, Lyrics)

Download Oh My Gosh Mp3 by Yemi Alade

Download Mp3

My Money

Video: Oh My Gosh by Yemi Alade

Oh My Gosh Lyrics by Yemi Alade

Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah
Oh my gosh oh, Oh my gosh oh
Oh My Gosh oh, oh oh, ohoh

My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover, (lover, lover)
Whether winter or summer, (summer, summer)
Baby me no go freaker, (freaker)

Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, (for you I’m a no go area)
Love no dey them face, (eh no go area)
What ?! Eh eh eh, am taken
Oh noo, am taken
Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh
Oh my gosh ohh, eh am taken

  Yemi Alade – Ogini (Mp3 Download, Lyrics)

Baby you good, you good for me
The only one for me oh, oh oh
Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh
Ah, if you say make I calm down, calm down
If you say make I fire up, fire up
If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off

I no go do you corner (corner, corner)
Na you my true lover, (lover, lover)
Whether winter or summer, (summer, summer)
Baby, me no go freaker, (freaker)

Me no go freaker, for you am I no go area, (Eh no go area)
Many toasters for my area, many toasters for my area
But I no give them face, (for you I’m no go area)
Love no dey them face, (eh no go area)
What! Eh eh eh, am taken
Oh no, am taken
Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (am taken oh)
Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh

  Yemi Alade - Deceive ft. Rudeboy (Mp3 Download, Lyrics)

My Tomatoe Joss’, (joss), na wetin he dey call me, (Gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me, (ahh)
Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh, (Oh my god, Fiokee), ohh
Effyzzie yeah yeah yeah
Coublon oh, e dey beat oh
Lover, lover (Swaps swaps), lover, lover
Summer, summer

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *