Below is “Dont Say No” by Fireboy DML is out!
Yahoo Boy No Laptop (YBNL) signee Fireboy DML gives it hot on this brand new single titled “Dont Say No”. Listen and download below.
Fireboy DML – Don’t Say No Mp3
Fireboy DML – Don’t Say No Lyrics
Fireboy here so I tell your mama say
I wan marry your daughter (huh)
She tell me say she go pour me hot water (huhh)
She tell me say they plan to force your hand, to one broda Noo
I told her love is a beautiful thing (beautiful thing)
She say all I want it got no meaning to me
If you want my baby ooo,
you gas do like Davido 30 billion you must to give it to me
And I say don’t do like that (don’t do) You know
I love her to the moon and back (I do)
Oh mummy don’t do like that (don’t do)
You know I love her to the moon and back (ohh oh)
Oh my God oh, Please don’t tell me no, no, no, no, no (oh ehh ahoohah)
You know say na she I want to dey marry ooo, want to carry go Oh my
God oh Please don’t tell me no, no, no, no, no (oh ehh ahoohah)
If you tell me no, I go run away With your baby oh
I tell your father you don choose me for life
He tell me say he go shoot me for night
Wetin reach for the violence oh (violence oh)
He chase me comot na so I fly fence oh (I fly fence oh)
We don dey collabo but her mummy don’t know And if her daddy know,
he go gimme condo But I love her gidigan
That one na the ko ko Gbera, gbera, gbe
I told him love is a beautiful thing (oh no) He say all
I want it got no meaning to me (oh noo)
If you want my baby ooo, you gas do like Davido 30 billion
you must to give it to me And I say don’t do like that ( don’t do)
You know I love her to the moon and back (I do)
Oh daddy don’t do like that (don’t do)
You know I love her to the moon and back…
Oh my God oh, Please don’t tell me no, no, no, no, no (oh ehh ahoohah)
You know say na she I want to dey marry ooo, want to carry go
Oh my God oh Please don’t tell me no, no, no, no, no (oh ehh ahoohah)
If you tell me no, I go run away With your baby oh
I told her love is a beautiful thing She say all
I want it got no meaning to me If you want my baby ooo,
you gas do like Davido 30 billion you must to give it to me And
I say don’t do like that You know
I love her to the moon and back Oh mummy don’t do like that no
Don’t do like that nooo Oh my God ohhh,
don’t tell me no, no, no, no, no (oh ehh ahoohah)
If you tell me no, I go run away With your baby oh
Oh my God ohh, no don’t tell me no, no, no, no, no
If you tell me no, I go run away With your baby oh
Don’t tell me no oh no
Don’t say no nooo Ah eeh ah ah eeh ahh eh