Joeboy – Door

EmPawa Africa Artiste Joeboy Comes Through With New Song Titled “Door” Off Newly Released Album “Somewhere Between Beauty & Magic” containing 14 Hot Tracks.

Listen and download Joeboy – Door below.

Download Door Mp3 by Joeboy

DOWNLOAD MP3

My Money

Video: Door by Joeboy

Door Lyrics by Joeboy

I wanna talk about the things
I wanna talk about the things wey I dey feel (Things wey I dey feel)
I no dey say what I no mean
So if I tell you sey I like you e be real (Ye)

You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do

You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (Oya oya open your door)

  Blaqbonez - Fendi ft. Joeboy (Mp3, Lyrics, Video)

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

{Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you say you be }X4

Pull up on your matter and I’m always on time
Sey na only you other girls on the side
Do them chuku chuku
Like sey na porcupine
And I like your way so I must say

You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do

You got me confused (Eh)
I’m in the mood (Eh)
Ye am shako what you want (Eh eh eh)
Me I can do

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so (Ko shé so)
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door (Oya oya open your door)

  R2Bees - Fine Wine ft King Promise & Joeboy

Egbami Ejo
No shé n shé mi omo ko shé so
Abi na jazz wey you do me mi o mo
I dey for your house
Oya open your door

{Wetin I go talk again
Wetin I go do again to show you sey you be }x4

Eh eh eh eh eh
Eh eh eh eh eh

0 thoughts on “Joeboy – Door”

Leave a Comment