Gospel Songs

Mr M & Revelation – Holy Chant (Mp3 with Lyrics)

Holy Chant by Mr M & Revelation Mp3 Download with Lyrics

Popular Nigeria gospel singers and worshipers, Mr M & Revelation has released an amazing new track titled Holy Chant“.

Holy Chant by Mr M & Revelation is a powerful song that focuses on worship and spiritual devotion. Listen and download below!

Download Holy Chant Mp3 by Mr M & Revelation.

DOWNLOAD NOW

My Money

Video: Holy Chant by Mr M & Revelation.

Holy Chant Mp3 Download & Lyrics by Mr M & Revelation

Holy Chant Lyrics by Mr M & Revelation.

Ogbenga Ogbenga God ooo
Baba You No Be Man o
And You Fit Do Like Man oo
You No Dey Fail, You No Dey Lie
You No Dey Do MAGOMAGO

The Only Time You Treat My Case
You Won The Battle, Before The Fight
The Only Time You Handled My Matter
People Dey Wonder, They Just Dey Shout
JESUSSSSSSSS……

After You Na You, Before You Na You
When It Comes To You, Heavens Dey Bow
Earth Dey Tremble, Wind Dey DUOBALE
Who Be That Mountain Wey No Dey Fear You
Wetin Be That Sickness Wey No Dey Fear You
Who E Be, Wetin E Be, Who Born Am
How Can It Exist, When You Are A Consuming Fire
How Can It Exist, When You Are A Loving Father
How Can It Exist, When You Are OLORO IHE LORO IHE LORO IHE LORO EHI

  Paul Play Dairo - Mo So Rire

Baba aaaah We Dey Hail
Jesus We DUOBALE
Holy Ghost We Throwaway Salute
KAAAAAAAAAAAAABIYESI oo
Ese oooooooo

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *