Frank Edwards – Hallelujah Afro (Mp3 Download & Lyrics)

Download Hallelujah Afro Mp3 by Frank Edwards

Download Mp3

My Money

Video: Hallelujah Afro by Frank Edwards

Hallelujah Afro Lyrics by Frank Edwards

Oh nah
Oh nah yeah yeah
Eh yeah yeah

[Verse 1]
I say make I tell you my story
Hmmmm
My GOD no dey use me Séré
Hmmmm
Na Agidigba be him name Oh
Na ebelebe be him style Oh
Open Red Sea for my sake
Nothing why this GOD
No fit do just for me
Eh eh eh
Can I get an HALLELUJAH
If you believe that
the LORD is good
(Hallelujah)
Can I get an AMEN
If you believe that
The LORD is good

He’s being so Good
His being more than just friend
He’s being so kind
And his Love is everlasting

[Chorus]
Hallelujah, Hallelujah eh,
Na wetin my GOD don do
Wey day make me
day shout Hallelujah
Hallelujah to the most high

  Preye Odede - Nanowei Ft. Mercy Chinwo

Hallelujah, Hallelujah
Na wetin my GOD don do
Wey day make me
day shout Hallelujah
Hallelujah to the most high

[Verse 2]
Shutdown for Baba mi Lóké
E tori oti gbe mi léké Ay
If to say na man Oh
E for don back me for ground
Jehovah you are mighty
Every other GOD
them be wOod and Kom kom
All of them are sleeping
But you no dey sleep
You no dey slumber lai, lai

So I give my Hallelujah
To the one way own my life
You deserve all praises
Hallelujah to the most high GOD

[Chorus]
Hallelujah, Hallelujah eh,
Na wetin my GOD don do
Wey day make me
day shout Hallelujah
Hallelujah to the most high

Hallelujah, Hallelujah
Na wetin my GOD don do
Wey day make me
day shout Hallelujah
Hallelujah to the most high

Hallelujah, Hallelujah eh,
Na wetin my GOD don do
Wey day make me
day shout Hallelujah
Hallelujah to the most high

  Sinach Ft Jekalyn Carr – There’s An Overflow

Hallelujah, Hallelujah
Na wetin my GOD don do
Wey day make me
day shout Hallelujah
Hallelujah to the most high

[Bridge]
In the morning when I rise
(Kekeke)
I will lift up this my voice
(Ololo Ololo)
To the one who save my Soul
Sing Hallelujah

In the morning when I rise
(Eeeeh)
I will lift up this my voice
(C’mon Oh Nanana)
To the one who save my soul
(Sing Hallelu)
Sing Hallelujah

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Hallelujah
is the highest Praise
Hallelujah
is the highest Praise

Leave a Comment