Nigerian gospel music artiste and Comedian Akpororo just released a new song titled “God No Go Shame Us“. This song came at a time when the world is striving to pull through the hurdles the world is passing through in this season.
Akpororo through this song passes a clear message to guide against peer pressure and the struggles to survive and become successful,
“No matter what you are going through now, Stay strong be the focus because God No Go Shame Us”.
God No Go Shame Us Mp3 by Akpororo
God No Go Shame Us Lyrics by Akpororo
[Intro]
He no go shame us
He no go shame us
Baba God no fit shame us
He no go shame us
He no go shame us
Baba God no fit shame us
Cut your coat according to your size brother
No let wetin people dey talk take pressure you
Some go say na your mates don get this don get that
Say many of them don get many properties brother
Ehh eheh
Wetin work for Mr A fit no work for Mr B and C
When your Cloud full Your rain go fall
So make you put your head straight no give up
Always remember say
God no go shame us
Brother sister He no fit shame us
Ehh eheh God no go shame us ooo
Anywhere you dey he no fit shame you
Anywhere Wey you dey, You dey ear my Voice right now,
Make you remember say Baba no go shame you
Inside prison education market place work place
Sick bed always remember say he no go shame you
Ehhh Things no dey go well for you,
It be like say you dey work you no dey see money
Remember say he no go shame us
Lift your voice and say
God no go shame us
Anything wey you dey do he no go shame you ooo
God no go shame us
Hit your chest and speak the word decree declare
God no go shame us
Open your mouth and
say he no go shame you, he no fit shame you
He no fit shame us o
Give am chance make he come work for you
God no go shame us
Baba God no go carry last
cause he be first and the last
God no go shame us
He no go shame you He no fit fail you
He no go fall your hand
yehhh ehhhh
Always believe if you believe you receive
God no go shame us
He go do everything wey you want
God no go shame us
If you give am chance make hin work
God no go shame us
God no go fail you
God no go
he go come to your rescue
God no go shame us
Oya carry your own Ghana must go
God no go shame us
You no go surfer you no die like that
God no go shame us
baba God dey your side
If your cloud full your rain go fall
God no go shame us
baba God dey your side
baba God dey your side